Due Time Lyrics by Ugoccie is latest English song with music also given by Ugoccie. Due Time song lyrics are written by Ugoccie.
Due Time Song Detail
Song Name:
Due Time
Singer:
Ugoccie
Composer:
Ugoccie
Lyrics by:
Ugoccie
Due Time Lyrics
It’s on you
Everything depends on you
Don’t let it get too u
E go make sense when the time is due
You for do
Anything you want too do
See it from this point of view
E go make sense when the time is due
I am tired of catching flowers
Me sef ị wan be the bride
Tired of being the coward
E nọ go bad if I proud
Kosi anybody wey dey my shoe
Rara e no be your size
Sometimes I be feeling the pressure
Odika ọbim e tiwa
Twunbo tunbo baskalabi sisi ala go chai
Ị nọ go dey vex if e nọ work, know say ná life
Twunbo tunbo baskalabi sisi ala go chai
Ị nọ go dey vex if e nọ work, know say ná life
It’s on you
Everything depends on you
Don’t let it get too u
E go make sense when the time is due
You for do
Anything you want too do
See it from this point of view
E go make sense when the time is due
Tunbo tunbo baskalabi sisi ala go chai
Ị nọ go dey vex if e nọ work, know say ná life
You are a big part of this puzzle
Odi funny how you shaming on my hustle
Ọkwa idenugo my story, mani ji pencil
Uhh no worry efichagom ya save u all the trouble
I get power
Super power
Onye okada ade ete ekwe powder
You can call me bauer
Jack bauer
24 hours I am in charge now
It’s on you
Everything depends on you
Don’t let it get too u
E go make sense when the time is due
You for do
Anything you want too do
See it from this point of view
E go make sense when the time is due
Tunbo tunbo baskalaba sisi ala go chai
Ị nọ go dey vex if e nọ work, know say ná life
Tunbo tunbo baskalaba sisi ala go chai
Ị nọ go dey vex if e nọ work, know say ná life
Due Time Song Video